Information
Album Name
Twice As Tall
Artist
Burna Boy
Genre
랩/힙합, R&B/Soul
Release Date
2020.08.13
Release Agency
워너뮤직
Hangul

hey i wanna see fine
keles come jam for me
not the ones wey dey
form instagram for me
say god damn you no
go fit handle me
God go punish whoever no gbadun me
because i know that
im the bigger man
so i came looking
fresher than a peppermint
hmmmm
till today i dey the same
because i cant change
i be naughty by nature
i be Gang gang
na you girl she say
she like the way my chain bling
i be king so me and
you no be the same thing
no be me na GOD
do am no dey blame me
as you see
I jejely dey for my lane men
remember when i used to
hope and pray for change men
as in any little petty
cash change men
just to get a ride
back to the mainland
now when they see the RR
im like amen
come make i give you tori
when nobody know me
when i dey run from police
cuz if dem catch my kpoli
den dem go barb me goris
give me quit notice
carry me go ooooo
hey i wanna see fine
keles come jam for me
not the ones wey dey
form instagram for me
say god damn you
no go fit handle me
God go punish whoever no gbadun me
because i know that
im the bigger man
so i came looking fresher
than a peppermint
hmmmm
till today i dey the same
because i cant change
i be naughty by nature
i be Gang gang
see me i no be politician me
no like no politics
hmmm haaaa like no politics
go ahean ask anybody my beginnings
hmmm haaa my beginnings
dem go T T T T Tell you
say my style di wickedest
hmmm haaa style wickedest
wheather Monday tuesday
wednesday anytime of the week
hmmm haaa time of the week
Come one come all
have a ball of you act maturely
Aye Yo who wanna
get invited to a Burna party
I got 118 homies who’s Naughty
So baby don’t you bring your
friends if those chicks are corny
We gets it on til the dawn
til they say this is ridiculous
Ladies they love the way
we come through in the clutch
Fellas who can’t keep up
might as well hit the dust
And Haters bump what they say
they don’t mean SHHH
Yo I give three words
when I try to scoop her
Then after that ain’t got no
time for no party pooper
We keeps it moving
cause we zone out and
own our own damn lane
30 years up in this same game
still doing our damn thang
Heard I’m a earner
Earn a burner
Trigga Nigga Naughty Nation
Marshal arsenal
Never had to use Burna’s burners
Im a changed man
still the gun range
Singing karaoke wife wearing Dolce
Black fist pick still
stuck in my Goat tee
Been winning befriending woman
from the beginning
with a dripping driver
African emblems on the engine
Engine engine
A number runner every summer
what’s hopping with ya option
Keep it gutter ‘witcha’ brother
hey i wanna see fine
keles come jam for me
not the ones wey dey
form instagram for me
say god damn you
no go fit handle me
God go punish
whoever no gbadun me
because i know that
im the bigger man
so i came looking fresher
than a peppermint
hmmmm
till today i dey the same
because i cant change
i be naughty by nature
i be Gang gang
some people think
its a game like connect four
till i rise the ting and
dem collect four
i come extort
give me both mine and yours
silent boy
cuz anyone could be next door
i was born Naughty by Nature
now i make more
but still me wicked as they come
your eyes get sore 2
why you watch my pockets for
watch it hmmmm
SPACESHIP ROCKET BOYS
7
Treach’s Lyrics

Romanization

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *