InformationAlbum NameTwice As TallArtistBurna BoyGenre랩/힙합, R&B/SoulRelease Date2020.08.13Release Agency워너뮤직OriginalThis is for all my comma babes meyn Comma way Wetin be this oh comma e Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you oh Champion no be easy oh Comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot with your feelings ohh comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now comma Bad energy Bawo I Go change am to another thing now oh comma My baby jupa ooh make you whine to the sound of the guitar oh comma Start to sing Loud if you like the vibe I fit bring now comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me holla my nigi nigi Richie Richie una kno say me I dey keep am o really really My people no say money dey ton ba ri mi ri mi Wetin be this oh comma E Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you oh Champion no be easy oh Comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot with your feelings ohh comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now comma Bad energy Bawo I Go change am to another thing now oh comma My baby jupa ooh make you whine to the sound of the guitar oh comma Start to sing Loud if you like the vibe I dey bring now comma Omo ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me holla my nigi nigi Richie Richie una kno say me I dey keep am O really really My people kno say money dey ton ba ri mi ri mi i dey See comma there i dey See comma comma comma there See comma there See comma comma comma there Your body bad your body bad ooooooo I dey see comma there Your fake breast with the silicon girl I dey see comma there With your booty so big and your leg your slim baby i dey See comma there Tell me why your skin so light and your elbow black baby i dey See comma there See comma there See comma comma comma there See comma there See comma there comma there This is for all my comma babes meyn Comma way Post navigation Burna Boy – Naughty by Nature (feat. Naughty by Nature) Burna Boy – No Fit Vex By be1lyric Related Post Album 문수진 (Moon Sujin) – Sorry I Don’t Mar 12, 2024 be1lyric Album 문수진 (Moon Sujin) – Starry Night Mar 12, 2024 be1lyric Album 문수진 (Moon Sujin) – Gotta $ay (Feat. GEMINI) Mar 12, 2024 be1lyric Leave a Reply Cancel replyYour email address will not be published. Required fields are marked *Comment * Name * Email * Website Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.