InformationAlbum NameTwice As TallArtistBurna BoyGenre랩/힙합, R&B/SoulRelease Date2020.08.13Release Agency워너뮤직OriginalThe Music makes me feel like I be Jordan Now I understand why they say aiye po gan n kan ti mo ri Olorun mi o so tan Woro si woro The Music makes me feel like I be Jordan woro si woro aburo ki loro Now I understand why they say aiye po gan Omo it plenty for my mind you go ji so ro n kan ti mo ri Olorun mi o so tan Anybody listening holy water pon my head and my feet Je n r’ rowo e loke Gongo aso Aiye Agbo Don gorgon Dem come dey doubt am So what’s the outcome It’s a mad one Roll a loud one Record my album Me no trust anyone For all that I have Man I’ve been working No go do like say I don’t deserve am Defend myself Me nah fear no one Because the rhythm e plenty gan ni Wey give me plenty money Hypocrites plenty gan Wey Dey pretend ti gan ni Try to prevent them from me Dem ah identical to the Devil gan ni I dey see them wan pon n bi But emi ki lo kan mi I go be all I can be Oluwaburna Ma pa mi Woro si woro The Music makes me feel like I be Jordan woro si woro aburo ki loro Now I understand why they say Aiye po gan Omo it plenty for my mind you go ji so ro n kan ti mo ri i Olorun mi o so tan Anybody listening holy water pon my head and my feet Anybody wan try me them go Woro si woro The Music makes me feel like I be Jordan woro si woro aburo ki loro Now I understand why they say Aiye po gan Omo it plenty for my mind you go ji so ro n kan ti mo ri Olorun mi o so tan Anybody listening holy water pon my head and my feet Dem a talk what they can’t prove What they can’t prove Cuz them want a taste of my food Gave you my food Den you talk say I jazz you Try to be the bigger man But God pass you Feel like I’m coming from an angle My arrival come fuck up the cycle Cuz me psycho ain’t no telling what I might do Violate me make me Bredda dubberman slide through Gree poww Because the rhythm e plenty gan ni Wey give me plenty money Hypocrites plenty gan Wey Dey pretend ti gan ni Try to prevent them from me Dem ah identical to the Devil gan ni I dey see them wan pon n bi But emi ki lo kan mi I go be all I can be Oluwaburna Ma pa mi Ma pa mi o Woro si woro The Music makes me feel like I be Jordan woro si woro aburo ki loro Now I understand why they say Aiye po gan Omo it plenty for my mind you go ji so ro n kan ti mo ri i Olorun mi o so tan Anybody listening holy water pon my head and my feet Anybody gan try me them go Woro si woro The Music makes me feel like I be Jordan woro si woro aburo ki loro Now I understand why they say Aiye po gan Omo it plenty for my mind you go ji so ro Because in kan ti mi o ri Olorun mi o so tan Everybody listening holy water pon my head and my feet Je n r’ rowo e loke Gongo aso Aiye Agbo Don gorgon Dem come dey doubt am So what’s the outcome It’s a mad one Roll a loud one Record my album Me no trust anyone For all that I have Man I’ve been working No go do like say I don’t deserve am Defend myself Me nah fear no one Fear no one Post navigation Burna Boy – No Fit Vex Burna Boy – Time Flies (feat. Sauti Sol) By be1lyric Related Post Album DJ Wegun – Trading Places (Feat. DeVita, 박재범) Mar 10, 2024 be1lyric Album DJ Wegun – LIFE LOVE LAZY (Feat. 최엘비 (CHOILB)) Mar 10, 2024 be1lyric Album TAN(티에이엔) – Last Chance Mar 10, 2024 be1lyric Leave a Reply Cancel replyYour email address will not be published. Required fields are marked *Comment * Name * Email * Website Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.