Information
Album Name
Twice As Tall
Artist
Burna Boy
Genre
랩/힙합, R&B/Soul
Release Date
2020.08.13
Release Agency
워너뮤직
Hangul

I no be one of those men
wey dey fear toto fuck
yash check am na kpakoro pa
Me i know say everybody
gat to die one day buried
6 feet under coal tar
aje Why we no go jaiye
oh wetin dey sup
Tell my broda jeun soke everything
is okay oh wetin dey sup
To ba je nkan to bafe je is allowed
ooh nothing dey sup
abajo toni kin ma so mo
oohhh wetin dey sup
suspect is armed
as I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show them wetin dey sup
as I dey my own una no know
wetin dey come
you are waiting in vain
I’m overtaking again
I start to dey dance
Put your cap to the back
If you know say na kpakoro pa
Cuz i came with the gang
dem know say we bad to the max
We no come here
to come gallivant
I dey tell paddy man
cuz i wise like elderly man
If you no think am well you go hang
Dem go wan carry chance
wey you give them spoil your dance
As for me that one no be my plans
wetin dey sup wetin dey play
i no pay attention ofcourse
wetin you hear wetin dem talk
I’m watching my back
and facing my front
truth e dey bitter needing no salt
cuz e no be rice
and beans and kpomo o
me and my people
don dey consult
make we dey understand
wetin day sup
aje Why we no go jaiye
oh wetin dey sup
Tell my broda jeun soke everything
is okay oh wetin dey sup
To ba je nkan to bafe je is allowed
ooh nothing dey sup
abajo toni kin ma so mo
oohhh wetin dey sup
pick dem one by one
from u make me buss my gun
poisonous like a long python
gun firing 911 dialing
we never liked the sound
of dem sirens
they only respect the money
and the violence
so i get to show them wetin day sup
I no be one of those men
wey dey fear toto fuck yash
check am na kpakoro pa
Me i know say everybody
gat to die one day buried
6 feet under coal tar
make nobody tell my people
make we try cool down
but if nor be for the sake of one
or two things you see know
say na down you go down
wetin dey sup wetin dey play
i no pay attention ofcourse
wetin you hear wetin dem talk
I’m watching my back
and facing my front
truth e dey bitter needing no salt
cuz e no be rice
and beans and kpomo o
me and my people don dey consult
make we dey understand
wetin day sup
aje Why we no go jaiye
oh wetin dey sup
Tell my broda jeun soke everything
is okay oh wetin dey sup
To ba je nkan to bafe je is allowed
ooh nothing dey sup
abajo toni kin ma so mo
oohhh wetin dey sup
suspect is armed
as I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show them wetin dey sup
as I dey my own una no know
wetin dey come
you are waiting in vain
I’m overtaking again

Romanization

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *