InformationAlbum NameSOUNDBWOYArtistDJ co.krGenre일렉트로니카Release Date2020.07.21Release AgencyYG PLUSOriginalYeah yeah yeah We dey Run dis ting Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah We dey Run dis ting Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah We dey Run dis ting Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah We dey Run dis ting Yeah yeah yeah Na my time be this no Big Ben Double 0 seven yeah bullet dey pen Gugu man don I be area father When I touch mic yeah Na 10x10 TIk tok boom the ting go soon blow Baker man Omo I need doe Pidgin machine and the bad man Cokr Lasgidi link up yeah we get Seoul Fire bun dem we go nack am Gbosa Dis one Na knockout banger Gbosa No yawa we go ride am Gbosa Krooo pew pew Gbosa Fire bun dem we go nack am Gbosa Dis one Na knockout banger Gbosa No yawa we go ride am Gbosa Krooo pew pew Gbosa Yeah yeah yeah We dey Run dis ting Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah We dey Run dis ting Bad Dj bun fire pon dem Bullet dey pen wen I bust dat leng Pidgin rap don and the mixing master Dj cokr dey mix and blend Back to life yeah Na soul to soul Bad man cokr from Korea Seoul Anyone test am na mortal combat Shangsum ting mana take your soul Who run the ting Omo yeah Na cokr Bust up the dance Omo yeah Na cokr Nice up the ting Omo yeah Na cokr Pidgin machine and the bad man cokr Who run the ting Omo yeah Na cokr Bust up the dance Omo yeah Na cokr Nice up the ting Omo yeah Na cokr Pidgin machine and the bad man cokr Pidgin machine and the bad man cokr Pidgin machine and the bad man cokr Yeah yeah yeah We dey Run dis ting Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah We dey Run dis ting Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Post navigation DJ co.kr – Soundbwoy Rudebwoy (Feat. Riko Dan) Daddy O Radio (데디오레디오) – Daddy O Radio (데디오레디오)