Information
Album Name
I Need To Know
Artist
Ramzi
Genre
R&B/Soul
Release Date
2020.08.06
Release Agency
주식회사 사운드리퍼블리카
Original

Baby girl why you taking your time
E be like say I no dey for your mind
One day you say that you want it
You wan make I wait keep me stallin
You too do yeye for me this time
You take me high and low
So hot then cold
I need to know right now
I need to know I need to know
I need to know right now
I need to know I need to know
Ooh yeah ooh girl nawa for you
Ooh girl yeah yeah
Baby girl why you tryna deny
kilonshele
I can read right through every line
You wan make I give you some lovin
Abeg make you fashi this stallin
You too get Wahala for your mind oh
You take me high and low
So hot then cold
I need to know right now
I need to know I need to know
I need to know right now
I need to know I need to know
Ooh yeah ooh girl nawa for you
Ooh girl yeah yeah
Don't keep me waiting
for too much longer
You need to make up your mind
Don't keep me waiting
for too much longer
Girl you need to decide
Wetin you dey wait for girl
I need to know right now
I need to know I need to know
I need to know right now
I need to know I need to know
Ooh yeah ooh girl nawa for you
Ooh girl yeah yeah nawa for you

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *