Information
Album Name
Twice As Tall
Artist
Burna Boy
Genre
랩/힙합, R&B/Soul
Release Date
2020.08.13
Release Agency
워너뮤직
Hangul

This is for all my comma babes meyn
Comma way
Wetin be this oh comma
e Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you oh
Champion no be easy oh Comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings
ohh comma
Jejely sit down
Make you no come
tell me shit now comma
Bad energy Bawo
I Go change am to another thing
now oh comma
My baby jupa ooh make you
whine to the sound
of the guitar oh comma
Start to sing Loud
if you like the vibe
I fit bring now comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me
holla my nigi nigi
Richie Richie
una kno say me
I dey keep am o really really
My people no say money
dey ton ba ri mi ri mi
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you oh
Champion no be easy oh Comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings
ohh comma
Jejely sit down
Make you no come
tell me shit now comma
Bad energy Bawo
I Go change am to another thing
now oh comma
My baby jupa ooh make you
whine to the sound
of the guitar oh comma
Start to sing Loud if you like the vibe
I dey bring now comma
Omo ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me
holla my nigi nigi
Richie Richie
una kno say me I dey
keep am O really really
My people kno say money
dey ton ba ri mi ri mi
i dey See comma there
i dey See comma comma
comma there
See comma there
See comma comma comma there
Your body bad your body bad
ooooooo
I dey see comma there
Your fake breast with the silicon girl
I dey see comma there
With your booty so big
and your leg your slim baby
i dey See comma there
Tell me why your skin so light
and your elbow black baby
i dey See comma there
See comma there
See comma comma comma there
See comma there
See comma there
comma there
This is for all my comma babes meyn
Comma way

Romanization

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *